- Lyrics
- Album list
Emeka
-
ZoneOut Sessions
Abeg... It's paper boy Comot your leg for high tension Free me TV and this is my Zone out session...
Hook
A trip to the South Boy To be this king no be mouth boy Old Warri coming out boy I never burst but see the street just dey shout like 'Ahhh oya tell them make them clear way Paper paper tell them make them clear way Me say me say, tell them make them clear way Paper paper tell them make them clear way
I'm internationally known from Lag to Waf My flows to funny Sir, devil cry dey laugh Olosho wear your cloth I'm not here to straff Chop till my belle full like lekki round about 2 million per show? Around that amount No dey show yourself bros, show your bank account Nobody wan see you like craze woman underwear You say you din blow bros but I am unaware Find more lyrics at ※ Mojim.com Chop your kele by mistake no dey blame me bros Go blame the kind alert wey dey enter my inbox Tongue blue, account blue what are we talking It can never be red (B red) like Davido cousin I'm made boy *hook
I say, e be like say I kpuf, na heaven be this? Use to sleep with 2 girls, na eleven be This? You no need Yomi casual to suit yourself But since you wan be Clarence, why not shoot yourself Anybody dope pass me na drug addict Them no dey brag with highness, enjoy your habit I kill the beat like mosquito wey full my parlour Carry their dead body go do better album I know say Da grin dey laugh, I dey wound this track E dey show Tupac 'na your Warri version be that' Na me dey run the street una just dey jog If that girl dey stubborn bring am come make I flog *hook
-
|